Naija
Etymology
From: English injure
Pronunciation
Play
Play
Noun
Wound for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.
- Di injury for the beggar leg don begin smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di wound. — (NSC_Abonyi_2021, The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)
Synonym
wound
Translation
Adjective
- When you injure yourself as you dey play rough play your eye go clear. — (NSC_Abonyi_2020, You will calm down after you get injured during this rough play.)
Synonym
wound
Translation