inside

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English inside

Pronunciation

  • ˌɪnsaɪd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 302
  • Frequency rank in NSC treebank: 60
  • Frequency in raw corpus: 7851
  • Frequency rank in raw corpus: 53

The word is used more in written texts than orally.


Preposition

inside: Sey anoder ting contain anoder ting.


  1. Even people wey dey inside sef know dat.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__160, Even people who are in it's category know that.)
    All dose stores wey you see ehn, tings dey inside o.  — (PRT_10_Market_DG__147, All those stores that you saw, ehn there are things inside.)
    Dat one, e use to clean di dirty wey dey inside di dust wey is inside.  — (KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__47, That stuff, it cleans out the dirt which is in the dust inside.)

Derived forms

  1. Di love wey I get for you, na inside inside my heart e get  — ( The love OI have for you, it's deep inside my heart)

Synonyms

into 0.41 576, for 0.39 111675

Antonyms

  • outside 0.50 702, under 0.49 1177, ontop 0.45 2453, ground 0.42 1376, into 0.41 576,

Translations

  • English: Inside