Difference between revisions of "inside inside"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
* Sey anoder ting contain anoder ting no be small. | * Sey anoder ting contain anoder ting no be small. | ||
− | :* {{ux|dv| Di love wey I get for you, na '''inside inside''' my heart e | + | :* {{ux|dv| Di love wey I get for you, na '''inside inside''' my heart e dey. |( The love I have for you, it's deep inside my heart.)}} |
:* {{ux|dv| If you want follow person do business, look '''inside inside''' di matter o. No go [[loseguard]] yoursef. |(NSC_2021, If you want to do any business with anyone, you should really look into the matter, don't leave yourself vulnerable.)}} | :* {{ux|dv| If you want follow person do business, look '''inside inside''' di matter o. No go [[loseguard]] yoursef. |(NSC_2021, If you want to do any business with anyone, you should really look into the matter, don't leave yourself vulnerable.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''Innermost'' | English: ''Innermost'' |
Revision as of 21:08, 19 June 2021
Naija
Etymology
From: English inside
Pronunciation
Preposition
- Sey anoder ting contain anoder ting no be small.
- Di love wey I get for you, na inside inside my heart e dey. — ( The love I have for you, it's deep inside my heart.)
- If you want follow person do business, look inside inside di matter o. No go loseguard yoursef. — (NSC_2021, If you want to do any business with anyone, you should really look into the matter, don't leave yourself vulnerable.)
Translation
English: Innermost