Difference between revisions of "inside inside"
Line 9: | Line 9: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
* Sey anoder ting contain anoder ting no be small. | * Sey anoder ting contain anoder ting no be small. | ||
− | :* {{ux|dv| Di love wey I get for you, na '''inside inside''' my heart e dey. |( | + | :* {{ux|dv| Di love wey I get for you, na '''inside inside''' my heart e dey. |(The love I have for you, it's deep inside my heart.)}} |
− | :* {{ux|dv| If you want follow person do business, look '''inside inside''' di matter o. No go [[loseguard]] yoursef. |( | + | :* {{ux|dv| If you want follow person do business, look '''inside inside''' di matter o. No go [[loseguard]] yoursef. |(If you want to do any business with anyone, you should really look into the matter, don't leave yourself vulnerable.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''Innermost'' | English: ''Innermost'' |
Latest revision as of 15:49, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English inside
Pronunciation
- ɪ́nsáɪ̀ɪ́nsáɪ̀d
Preposition
- Sey anoder ting contain anoder ting no be small.
- Di love wey I get for you, na inside inside my heart e dey. — (The love I have for you, it's deep inside my heart.)
- If you want follow person do business, look inside inside di matter o. No go loseguard yoursef. — (If you want to do any business with anyone, you should really look into the matter, don't leave yourself vulnerable.)
Translation
English: Innermost