inside inside
Naija
Etymology
From: English inside
Pronunciation
- ɪ́nsáɪ̀ɪ́nsáɪ̀d
Preposition
- Sey anoder ting contain anoder ting no be small.
- Di love wey I get for you, na inside inside my heart e dey. — (The love I have for you, it's deep inside my heart.)
- If you want follow person do business, look inside inside di matter o. No go loseguard yoursef. — (If you want to do any business with anyone, you should really look into the matter, don't leave yourself vulnerable.)
Translation
English: Innermost