Difference between revisions of "isiewu"

Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Meat from goeat head wey dem dey use prepare pepper soup.
+
* Meat from goat head wey dem dey use prepare pepper soup.
 
:* {{ux|dv|Mama Chikordi '''isiewu''' must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.|(NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)}}
 
:* {{ux|dv| I chop two plate of '''isiewu''' last week.|(NSC_Olukayode.S.M_ 2020,  I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)}}
 
:* {{ux|dv| I chop two plate of '''isiewu''' last week.|(NSC_Olukayode.S.M_ 2020,  I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)}}

Revision as of 13:43, 13 July 2021

Naija

Etymology

From: Igbo isi (head) ewu (goat)

Pronunciation

  • ísjêwú

Play Play

Noun

  • Meat from goat head wey dem dey use prepare pepper soup.
  • Mama Chikordi isiewu must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.  — (NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)
  • I chop two plate of isiewu last week.  — (NSC_Olukayode.S.M_ 2020, I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)

Synonym

nkwobi, gwongwo

Translation

English: assorted meat sauce