Difference between revisions of "isiewu"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Meat from goat head wey dem dey use prepare pepper soup.
 
* Meat from goat head wey dem dey use prepare pepper soup.
:*{{ux|dv|Mama Chikodi '''isiewu''' must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.|(NSC_2020, Chikodi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)}}
+
:*{{ux|dv|Mama Chikodi '''isiewu''' must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.|(Chikodi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)}}
:*{{ux|dv| I chop two plate of '''isiewu''' last week.|(NSC_2020,  I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)}}
+
:*{{ux|dv| I chop two plate of '''isiewu''' last week.|(I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 15:51, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: Igbo isi (head) ewu (goat)

Pronunciation

  • ísjêwú

Play Play

Noun

  • Meat from goat head wey dem dey use prepare pepper soup.
  • Mama Chikodi isiewu must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.  — (Chikodi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)
  • I chop two plate of isiewu last week.  — (I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)

Synonym

nkwobi, gwongwo

Translation

English: assorted meat sauce