isiewu

Revision as of 21:25, 2 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Igbo isi (head) ewu (goat)

Pronunciation

  • ísjêwú

Play Play

Noun

  • Meat from goat head wey dem dey use prepare pepper soup.
  • Mama Chikodi isiewu must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.  — (NSC_2020, Chikodi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)
  • I chop two plate of isiewu last week.  — (NSC_2020, I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)

Synonym

nkwobi, gwongwo

Translation

English: assorted meat sauce