isiewu

Revision as of 13:05, 10 February 2021 by 154.66.36.151 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Igbo isi(head) ewu (goat)

Pronunciation

ísjêwú

Noun

Meat from goeat head wey dem dey use prepare pepper soup.

  • Mama Chikordi isiewu must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.  — (NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)

Synonym

nkwobi, gwongwo

Translation

English: assorted sauce(goat head)