isiewu

Revision as of 18:19, 2 November 2020 by 154.66.34.240 (talk) (→‎Synonym)

Naija

Etymology

From: Igbo isiewu

Pronunciation

ísjêwú

Definition

Join join meat wey dem dey take cook correct soup

Noun

  • Mama Chikordi isiewu must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.  — (NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you venture go there.)

Synonym

nkwobi, gwongwo

Translation

English: Sauce delicacy of meat assortment