jaasi

Naija

Etymology

From: Yoruba jaasi

Pronunciation

  • jáāsí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Definition

Make person wise up, abi make person know how things dey be.

Verb

  • Bros jaasi, dem don settle dat mata tey-tey.  — Egbokhare_2020_ Brother stay updated, that issue was resolved a long time ago.)
  • Dat babe don jaasi finish. na she be di only person i dey enjoy for di program.  —  NSC_Shulammite_2020_ That lady has really wise up, she is the only one I enjoy watching in the program. )

Synonyms

Translations

  • English: to be updated, inform