jaasi

Revision as of 12:09, 28 October 2020 by 154.66.45.139 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: Yoruba jaasi

Pronunciation

  • jáāsí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Definition

Make person know how tings dey go.

Verb

  • Bros jaasi, dem don settle dat mata tey-tey.  — Egbokhare_2020, Brother, wise up, that issue was resolved a long time ago.)
  • Dat babe don jaasi finish. Na she be di only person I dey enjoy for di Tv program.  —  NSC_Shulammite_2020_ That lady has really wised up, she is the only one I enjoy watching in the Tv program. )

Synonyms

Translations

  • English: to be street wise,