Difference between revisions of "jaguda"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-jaguda.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-jaguda.m.ogg</sm2>
  
===Noun===
+
===Adjective===
* Person wey be oga for group.
+
* Make person just dey [[street]] dey like [[wahala]] [[wellwell]].
:* {{ux|dv|Wait make you be '''jagaban''' first before you begin collect [[deve]] from people hand.|(NSC_Ajede_2020, Wait till you are the boss before you begin to levy people.}}
+
:* {{ux|dv|No mind am, na heavy '''jaguda''' boy. |(He is nothing but a rascal.)}}
:* {{ux|dv| Dara na '''jagaban''' for woman matter.|(NSC_Ajede_2020, Dara is a philanderer.)}}
+
:* {{ux|dv| As you say you be '''jaguda''', na soldier I go call for you because police fit no get power handle you. |(Since you claim you are a tout, I will invite the army because the police may not be able to deal with you.)}}
 +
* Make person no get work pass to dey [[tief]].
 +
:* {{ux|dv|Di day I [[jam]] am for nite see how e [[move]] mama Olisa small gen na im I know say na real '''jaguda''' John be. |(I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)}}  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[agbero]], [[area boys]]
+
* [[area boy]]
  
====Translations====
+
====Translation====
* English: ''boss''
+
* English: ''tout'', ''hoodlum''

Latest revision as of 15:56, 2 June 2023

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • jàgùdà

Play Play

Adjective

  • No mind am, na heavy jaguda boy.  — (He is nothing but a rascal.)
  • As you say you be jaguda, na soldier I go call for you because police fit no get power handle you.  — (Since you claim you are a tout, I will invite the army because the police may not be able to deal with you.)
  • Make person no get work pass to dey tief.
  • Di day I jam am for nite see how e move mama Olisa small gen na im I know say na real jaguda John be.  — (I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)

Synonyms

Translation

  • English: tout, hoodlum