Difference between revisions of "jaguda"

Line 9: Line 9:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Na any pesin wey just dey street dey like wahala [[well well]]   
+
* Make person just dey [[street]] dey like [[wahala]] [[wellwell]]   
 
:* {{ux|dv|No mind am, na heavy '''jaguda''' boy. |(NSC_Legbeti_2021, He is nothing but a rascal.)}}
 
:* {{ux|dv|No mind am, na heavy '''jaguda''' boy. |(NSC_Legbeti_2021, He is nothing but a rascal.)}}
:* {{ux|dv| As you sey you be '''jaguda''', na soldier I go call for you because police fit no get power handle you. |(NSC_Legbeti_2021, Since you claim you are a riffraff, I will involve the army and not the police.)}}
+
:* {{ux|dv| As you say you be '''jaguda''', na soldier I go call for you because police fit no get power handle you. |(NSC_Legbeti_2021, Since you claim you are a tout, I will invite the army because the police may not be able to deal with you.)}}
* Na any pesin wey no get work pass to dey thief up and down.
+
* Make person no get work pass to dey [[tief]].
 
:* {{ux|dv|Di day I [[jam]] am for nite see how e [[move]] mama Olisa small gen na im I know say na real '''jaguda''' John be. |(NSC_Legbeti_2021, I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)}}  
 
:* {{ux|dv|Di day I [[jam]] am for nite see how e [[move]] mama Olisa small gen na im I know say na real '''jaguda''' John be. |(NSC_Legbeti_2021, I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)}}  
  
Line 19: Line 19:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''juvenile delinquent''
+
* English: ''tout'', ''hoodlum''

Revision as of 12:16, 8 September 2021

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • jàgùdà

Play Play

Adjective

  • No mind am, na heavy jaguda boy.  — (NSC_Legbeti_2021, He is nothing but a rascal.)
  • As you say you be jaguda, na soldier I go call for you because police fit no get power handle you.  — (NSC_Legbeti_2021, Since you claim you are a tout, I will invite the army because the police may not be able to deal with you.)
  • Make person no get work pass to dey tief.
  • Di day I jam am for nite see how e move mama Olisa small gen na im I know say na real jaguda John be.  — (NSC_Legbeti_2021, I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)

Synonyms

Translation

  • English: tout, hoodlum