Difference between revisions of "jam"

Line 18: Line 18:
 
:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back?. |(NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)}}
 
:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back?. |(NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)}}
 
:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth. |(NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)}}
 
:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth. |(NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)}}
 +
* Na make pesin see someting wey e dey look for or nor look for.
 +
:* {{ux|dv| As I '''jam''' Igbo garri for market, I buy three rubber [[sharpsharp]]. |(NSC_Legbeti_2021. When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)}}
 +
* {{ux|dv| As I '''jam''' my mama for di show, I pass back comot. |(NSC_Legbeti_2021. When I saw my mother at the show, I went through the back door.)}}
  
 
====Synonyms====  
 
====Synonyms====  

Revision as of 17:50, 5 September 2021

Naija

Etymology

From: English jam

Pronunciation

  • dᶚám

Play Play

Verb

  • Na make dem use people head knock each other.
  • I no sabi jam people head togeder I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. Please I dont know how to turn people against each other.)
  • So, you no quick see say Chichi wan jam your head with Chuks head make una for no fit marry if not sey God pass am?.  — (NSC_Legbeti_2021. So, but for God, you almost didnt realize Chichi's plan was to upturn things and prevent the marriage between you and Chuks?)
  • Na make body touch body.
  • Oga, I no like di way your body dey jam my body for dis Molue o shift go back small biko.  — (NSC_Legbeti_2021. I detest the way your body rams into mine from behind in this bus, kindly adjust please.)
  • When my body jam your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend.  — (NSC_Legbeti_2021. When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend. )
  • Na make wetin hit pesin spoil someting.
  • Who jam your moto for back?.  — (NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)
  • Na di day you go jam soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth.  — (NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)
  • Na make pesin see someting wey e dey look for or nor look for.
  • As I jam Igbo garri for market, I buy three rubber sharpsharp.  — (NSC_Legbeti_2021. When I found where the garri from the Igbo area was sold, I bought three measures.)
  • As I jam my mama for di show, I pass back comot.  — (NSC_Legbeti_2021. When I saw my mother at the show, I went through the back door.)

Synonyms

Translations

  • English: Jam

Noun

  • Na wetin sweet wey pesin fit take chop bread.
  • Di way jam take dey finish for dis house, pesin no know whether spirit dey join us eat am walahi.  — (NSC_Legbeti_2021. The rate at which jam is consumed in this house make one doubt the number of persons living in the house. )
  • Di first time dis my mout touch jam, only me nearly chop di bottle finish. Di ting sweet die.  — (NSC_Legbeti_2021. The first time I ate jam, I almost emptied the bottle, it was so sweet!)

Translations

  • English: Jam