jankara

Naija

Etymology

From Hausa: kankara (scrape)

Pronunciation

  • dʒànkárá

Play Play

Noun

  • Wetin be lie or fake.
  • I no dey too believe am cause e too dey do jankara.  — (I do not believe him because he lies a lot.)
  • Na jankara she sell give me.  — (She sold a fake product to me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fake, false