jankara

Revision as of 13:59, 10 February 2021 by 154.66.40.63 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From Hausa: kankara meaning scrape

Pronunciation

  • dʒàngárá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf



Noun

Na someting wey be lie or fake.

  • I no dey too believe am cos e too dey do jankara.  — Egbokhare_2020, I do not believe him because he lies a lot.)
  • Na jankara she sell give me.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She sold a fake product to me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fake