jankara
Naija
Etymology
From Hausa: kankara scrape
Pronunciation
- dʒànkárá
Noun
- Na someting wey be lie or fake.
- I no dey too believe am cos e too dey do jankara. — (Egbokhare_2020, I do not believe him because he lies a lot.)
- Na jankara she sell give me. — ( NSC_Olukayode_2021, She sold a fake product to me.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fake