Difference between revisions of "japa"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
*jakpa
+
* [[jakpa]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: Yoruba ''japa''
 
From: Yoruba ''japa''
Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-japa.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-japa.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
===Usage===
 
Dem dey use am well well for Naija South-West.
 
 
===Definition===
 
===Definition===
Make person run comot quick quick.
+
* Make person run comot quick quick.
===Verb===
+
 
====Intransitive====
+
====Intransitive Verb====
 
# Make person run comot quick quick.
 
# Make person run comot quick quick.
#: {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa! |( He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}}
+
# {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |( He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}}
 +
# {{ux|dv| I don '''japa''' o! |( NSC_Tella_2021. I have escaped!)}}
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[bail]], [[move]], [[tear race]],  
 
[[bail]], [[move]], [[tear race]],  
Line 24: Line 23:
 
[[dey]], [[tanda]],  
 
[[dey]], [[tanda]],  
 
====Translation====
 
====Translation====
English: ''Flee''
+
English: ''Flee''.

Revision as of 14:52, 7 September 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Yoruba japa

Pronunciation

d͡ʒápá

Play Play

Definition

  • Make person run comot quick quick.

Intransitive Verb

  1. Make person run comot quick quick.
  2. Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa!  — ( He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
  3. I don japa o!  — ( NSC_Tella_2021. I have escaped!)

Synonym

bail, move, tear race,

Antonym

dey, tanda,

Translation

English: Flee.