japa

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Yoruba japa

Pronunciation

d͡ʒápá

Play Play

Verb

  1. Make person run comot quickquick.
    • Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa!  — (He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
    • I don japa o!  — (I have escaped!)
  2. Make person jand
    • Be like people don japa finish for area o.  — (It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)
    • If God do am you you con japa, no dey carry shoulder go up.  — (If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)

Synonym

bail, move, tear race,

Antonym

dey, tanda,

Translation

English: Flee, relocate abroad