japa

Naija

Alternative Form

  • jakpa

Etymology

From: Yoruba japa

Pronunciation

d͡ʒápá

Play Play

Frequency

Usage

Dem dey use am well well for Naija South-West.

Definition

Make person run comot quick quick.

Verb

Intransitive

  1. Make person run comot quick quick.
    Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa!  — ( He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)

Synonym

bail, move, tear race,

Antonym

dey, tanda,

Translation

English: Flee