japa

Revision as of 14:52, 7 September 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Yoruba japa

Pronunciation

d͡ʒápá

Play Play

Definition

  • Make person run comot quick quick.

Intransitive Verb

  1. Make person run comot quick quick.
  2. Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa!  — ( He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
  3. I don japa o!  — ( NSC_Tella_2021. I have escaped!)

Synonym

bail, move, tear race,

Antonym

dey, tanda,

Translation

English: Flee.