jollof

Naija

Alternative Form

jolof

Etymology

  • From: Wolof jollof

Pronunciation

d͡ʒɔ̀lɔ̂f

Play

Noun

  • Rice wey de dey cook wey be like sey dem mix di stew for inside as de dey cook am.

Verb

  • Make person dey enjoy imsef.
  • Una dey jollof for here! Make una no too dey do chop alone o.  — (NSC_2021, You all are having a good time here! But don't always enjoy by yourselves.)

Related forms

joloficate

Synonym

flex, groove, flenjure

Translation

  • English: Enjoy