Difference between revisions of "judge"

 
(26 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From:English ''judge''
+
From: English ''judge''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-judge.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-judge.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 9
+
#Person wey dey settle matter for court.
* Frequency rank in NSC treebank: 825
+
#:*{{ux|dv|But '''judge''' cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work. |(bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work.)}}
* Frequency in raw corpus: 482
+
#:*{{ux|dv|Di first story wey just open hand [[wakata]] dey look me [[anyaayna]] for dere dey talk sey  [[ogbonge]] government don dey give reason now sey see why why and why Justice Ademola no go fit sit down for court as '''judge''' begin to dey torchlight im matter dem.|(D_WAZA_04_Press-Review, The first report is that the government has given reasons why Justice Ademola can not sit in court as a judge to adjudicate the matter.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 663
+
#Person wey dey choose who win for competition/contest.
 +
#:*{{ux|dv| For di debate last year, di '''judge''' give my school first position.|(In the debate last year, my school was awarded the first position.)}}
 +
#Person wey get power or right to decide weda person action na good or bad.
 +
#:*{{ux|dv|Na im be '''judge''' of wetin good and bad, right and wrong.|(He is the judge of good and bad, right and wrong.)}}
 +
#:*{{ux|dv| Jehovah give Israel people '''judge''' wey dey lead dem, but dem sey dem want king. |(jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king.)}}
 +
#:*{{ux|dv|I never see '''judge''' like my papa, even if na my mama dey wrong, e no go look face. |(I have never seen a judge like my Father, even if my  mother is wrong, he won't be partial.)}}
  
===Definition===
 
Person wey dey put mouth dey settle matter for people.
 
 
===Noun===
 
# person wey e dey settle matter for court
 
#:*{{ux|dv|But '''judge''' cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work. |(bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work)}}
 
#:*{{ux|dv|Na sake of dat di '''judge''', Justice Mohammed Idris, con nack oga Orji go 12 years jail. |(NSC__2020, It is because of that judge, Justice Mohammed Idris, that Mr Orji was sentenced to 12 years in prison.)}}
 
# person wey dey choose who win for competition/contest.
 
#:*{{ux|dv| For di debate last year, di '''judge''' give my school first position.|(NSC_Odirin_2020,In the debate last year, my school was awarded the first position.)}}
 
# person wey get power or right to decide weda person action na good or bad
 
#: {{ux|dv| Na im be '''judge''' of wetin good and bad, right and wrong. |(NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong. )}}
 
#: {{ux|dv| Jehovah give Israel people '''judge''' wey dey lead dem, but dem sey dem want king. |(jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king.)}}
 
#:*{{ux|dv|I never see judge like my papa, even if na my mama dey wrong, e no go look face. |(NSC__2020,I have never seen a judge like my Father, even if my  mother is wrong, he won't be partial.)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[judgy judgy]]
 
[[judgy judgy]]
Line 32: Line 24:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*[[referee]]
 
*[[referee]]
====Antonyms====
 
*[[area scatter]],[[scatter scatter]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''judge''
 
* English: ''judge''
  
===Verb===
+
====Verb====
Sey oga for court carry mouth put for case wey dem take carry person go court.
+
#Make person dey settle matter.
#: {{ux|dv|If court '''judge''' say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever. |(bbc__57591, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| We go copy how Jehovah take dey '''judge''' matter. |(jw__9599, We would imitate Jehovah's manner of judging.)}}
#:*{{ux|dv|Na so e dey '''judge''' me dey give everybody sey I no dey give am money.|(Egbokhare_2020, )}}
+
#:*{{ux|dv|'''Judge''' di matter. |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Settle the case.)}}
#: {{ux|dv|Why e no good to '''judge''' other people? |(jw__46729, __no translation__)}}
+
#Sey person dey shine eye ontop matter make e see di bottom of di matter.
#: {{ux|dv|We go copy how Jehovah take dey '''judge''' matter? |(jw__9599, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem '''judge''' cost of living. |(bbc__11950, The report shows how the currency ratio of that place was used to determine the cost of living.)}}
#: {{ux|dv|'''Judge''' am. |(IBA_42_Barrabas_DG__85, Judge it.)}}
+
#Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.
#: {{ux|dv|Which time we fit copy how Jehovah take dey '''judge''' matter? |(jw__45941, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| If court '''judge''' sey she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever.|(bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)}}
Sey person dey shine eye ontop matter.
+
#:*{{ux|dv| Justice Okon Abang give di order afta im '''judge''' di mata wey Okorocha make against INEC. |(bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)}}
#: {{ux|dv|According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem '''judge''' cost of living. |(bbc__11950, __no translation__)}}
+
#Sey person dey take mouth spoil anoder person.
#: {{ux|dv|Justice Okon Abang give di order afta im '''judge''' di mata wey Okorocha make against INEC say dem hold im certificate of return afta dem declare am winner of di Imo West Senatorial District. |(bbc__61587, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Na so e dey '''judge''' me dey give everybody sey I no dey give am money.|(He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)}}
# advcl-obj (frequency:2)
+
#:*{{ux|dv| Make you no just use di hole wey person get for ear take am dey judge di person. |(D_JOS_06_Ear piercings, Don't condemn people based on the number of ear piercing.)}}
#: {{ux|dv|But make sure sey you no do wetin go make your mind '''judge''' you later. |(jw__5695, __no translation__)}}
+
#Sey person conscience dey worry am.
#: {{ux|dv|Simh argue say deh arrest pipo dem for different place bring dem for Yaoundé, but law say deh suppose '''judge''' where deh arrest dem. |(bbc__89602, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| But make sure sey you no do wetin go make your mind '''judge''' you later. |(jw__5695, Try not to do something that will trouble conscience afterwards.)}}
#: {{ux|dv|'''Judge''' di matter? |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Handle the case)}}
 
# mark-obj (frequency:18)
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
 
 
 
====Antonyms====
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to judge, to examine, to gossip''
+
* English: ''judge, examine, gossip, condemn''

Latest revision as of 17:05, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒ

Play Play

Noun

  1. Person wey dey settle matter for court.
    • But judge cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work.  — (bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work.)
    • Di first story wey just open hand wakata dey look me anyaayna for dere dey talk sey ogbonge government don dey give reason now sey see why why and why Justice Ademola no go fit sit down for court as judge begin to dey torchlight im matter dem.  — (D_WAZA_04_Press-Review, The first report is that the government has given reasons why Justice Ademola can not sit in court as a judge to adjudicate the matter.)
  2. Person wey dey choose who win for competition/contest.
    • For di debate last year, di judge give my school first position.  — (In the debate last year, my school was awarded the first position.)
  3. Person wey get power or right to decide weda person action na good or bad.
    • Na im be judge of wetin good and bad, right and wrong.  — (He is the judge of good and bad, right and wrong.)
    • Jehovah give Israel people judge wey dey lead dem, but dem sey dem want king.  — (jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king.)
    • I never see judge like my papa, even if na my mama dey wrong, e no go look face.  — (I have never seen a judge like my Father, even if my mother is wrong, he won't be partial.)

Related forms

judgy judgy

Synonyms

Translations

  • English: judge

Verb

  1. Make person dey settle matter.
    • We go copy how Jehovah take dey judge matter.  — (jw__9599, We would imitate Jehovah's manner of judging.)
    • Judge di matter.  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Settle the case.)
  2. Sey person dey shine eye ontop matter make e see di bottom of di matter.
    • According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem judge cost of living.  — (bbc__11950, The report shows how the currency ratio of that place was used to determine the cost of living.)
  3. Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.
    • If court judge sey she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever.  — (bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)
    • Justice Okon Abang give di order afta im judge di mata wey Okorocha make against INEC.  — (bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)
  4. Sey person dey take mouth spoil anoder person.
    • Na so e dey judge me dey give everybody sey I no dey give am money.  — (He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)
    • Make you no just use di hole wey person get for ear take am dey judge di person.  — (D_JOS_06_Ear piercings, Don't condemn people based on the number of ear piercing.)
  5. Sey person conscience dey worry am.
    • But make sure sey you no do wetin go make your mind judge you later.  — (jw__5695, Try not to do something that will trouble conscience afterwards.)

Translations

  • English: judge, examine, gossip, condemn