Difference between revisions of "judge"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From:English ''judge''
+
From: English ''judge''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Person wey dey settle matter for court.
 
#Person wey dey settle matter for court.
#:*{{ux|dv|But '''judge''' cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work. |(bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work)}}
+
#:*{{ux|dv|But '''judge''' cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work. |(bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work.)}}
#:*{{ux|dv|Di first story wey just open hand [[wakata]] dey look me [[anyaayna]] for dere dey talk sey  [[ogbonge]] government don dey give reason now sey see why why and why Justice Ademola no go fit sit down for court as '''judge''' begin to dey torchlight im matter dem. |(D_WAZA_04_Press-Review, The first report is that the government has given reasons why Justice Ademola can not sit in court as a judge to adjudicate the matter.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di first story wey just open hand [[wakata]] dey look me [[anyaayna]] for dere dey talk sey  [[ogbonge]] government don dey give reason now sey see why why and why Justice Ademola no go fit sit down for court as '''judge''' begin to dey torchlight im matter dem.|(D_WAZA_04_Press-Review, The first report is that the government has given reasons why Justice Ademola can not sit in court as a judge to adjudicate the matter.)}}
 
#Person wey dey choose who win for competition/contest.
 
#Person wey dey choose who win for competition/contest.
#:*{{ux|dv| For di debate last year, di '''judge''' give my school first position.|(NSC_Odirin_2020,In the debate last year, my school was awarded the first position.)}}
+
#:*{{ux|dv| For di debate last year, di '''judge''' give my school first position.|(NSC_Abonyi_2020,In the debate last year, my school was awarded the first position.)}}
#Person wey get power or right to decide weda person action na good or bad  
+
#Person wey get power or right to decide weda person action na good or bad.
#:* {{ux|dv| Na im be '''judge''' of wetin good and bad, right and wrong. |(NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong. )}}  
+
#:*{{ux|dv|Na im be '''judge''' of wetin good and bad, right and wrong.|(NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong.)}}  
#:* {{ux|dv| Jehovah give Israel people '''judge''' wey dey lead dem, but dem sey dem want king. |(jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king.)}}
+
#:*{{ux|dv| Jehovah give Israel people '''judge''' wey dey lead dem, but dem sey dem want king. |(jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king.)}}
 
#:*{{ux|dv|I never see '''judge''' like my papa, even if na my mama dey wrong, e no go look face. |(NSC__2020,I have never seen a judge like my Father, even if my  mother is wrong, he won't be partial.)}}
 
#:*{{ux|dv|I never see '''judge''' like my papa, even if na my mama dey wrong, e no go look face. |(NSC__2020,I have never seen a judge like my Father, even if my  mother is wrong, he won't be partial.)}}
 +
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[judgy judgy]]
 
[[judgy judgy]]
Line 27: Line 28:
 
* English: ''judge''
 
* English: ''judge''
  
 
+
====Verb====
 
+
#Make person dey settle matter.
 
 
 
 
===Verb===
 
====Transitive Verb====
 
# Make person dey settle matter.
 
 
#:*{{ux|dv| We go copy how Jehovah take dey '''judge''' matter. |(jw__9599, We would imitate Jehovah's manner of judging.)}}
 
#:*{{ux|dv| We go copy how Jehovah take dey '''judge''' matter. |(jw__9599, We would imitate Jehovah's manner of judging.)}}
#:* {{ux|dv|'''Judge''' di matter. |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Settle the case.)}}
+
#:*{{ux|dv|'''Judge''' di matter. |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Settle the case.)}}
 
#Sey person dey shine eye ontop matter make e see di bottom of di matter.
 
#Sey person dey shine eye ontop matter make e see di bottom of di matter.
#:* {{ux|dv| According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem '''judge''' cost of living. |(bbc__11950, The report shows how the currency ratio of that place was used to determine the cost of living.)}}
+
#:*{{ux|dv| According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem '''judge''' cost of living. |(bbc__11950, The report shows how the currency ratio of that place was used to determine the cost of living.)}}
 
#Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.  
 
#Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.  
#:*{{ux|dv| If court '''judge''' say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever. |(bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)}}
+
#:*{{ux|dv| If court '''judge''' say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever.|(bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)}}
 
#:*{{ux|dv| Justice Okon Abang give di order afta im '''judge''' di mata wey Okorocha make against INEC. |(bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)}}
 
#:*{{ux|dv| Justice Okon Abang give di order afta im '''judge''' di mata wey Okorocha make against INEC. |(bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)}}
 
#Sey person dey take mouth spoil anoder person.
 
#Sey person dey take mouth spoil anoder person.
 
#:*{{ux|dv| Na so e dey '''judge''' me dey give everybody sey I no dey give am money.|(Egbokhare_2020, He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)}}
 
#:*{{ux|dv| Na so e dey '''judge''' me dey give everybody sey I no dey give am money.|(Egbokhare_2020, He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)}}
#:* {{ux|dv| Make you no just use di hole wey person get for ear take am dey judge di person. |(D_JOS_06_Ear piercings, Don't condemn people based on the number of ear piercing.)}}
+
#:*{{ux|dv| Make you no just use di hole wey person get for ear take am dey judge di person. |(D_JOS_06_Ear piercings, Don't condemn people based on the number of ear piercing.)}}
 
+
#Sey person conscience dey worry am.
====Serial Verb====
+
#:*{{ux|dv| But make sure sey you no do wetin go make your mind '''judge''' you later. |(jw__5695, Try not to do something that will trouble conscience afterwards.)}}
Sey person conscience dey worry am.
 
:*{{ux|dv| But make sure sey you no do wetin go make your mind '''judge''' you later. |(jw__5695, Try not to do something that will trouble conscience afterwards.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''judge, examine, gossip, condemn''
 
* English: ''judge, examine, gossip, condemn''

Revision as of 17:22, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒ

Play Play

Noun

  1. Person wey dey settle matter for court.
    • But judge cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work.  — (bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work.)
    • Di first story wey just open hand wakata dey look me anyaayna for dere dey talk sey ogbonge government don dey give reason now sey see why why and why Justice Ademola no go fit sit down for court as judge begin to dey torchlight im matter dem.  — (D_WAZA_04_Press-Review, The first report is that the government has given reasons why Justice Ademola can not sit in court as a judge to adjudicate the matter.)
  2. Person wey dey choose who win for competition/contest.
    • For di debate last year, di judge give my school first position.  — (NSC_Abonyi_2020,In the debate last year, my school was awarded the first position.)
  3. Person wey get power or right to decide weda person action na good or bad.
    • Na im be judge of wetin good and bad, right and wrong.  — (NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong.)
    • Jehovah give Israel people judge wey dey lead dem, but dem sey dem want king.  — (jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king.)
    • I never see judge like my papa, even if na my mama dey wrong, e no go look face.  — (NSC__2020,I have never seen a judge like my Father, even if my mother is wrong, he won't be partial.)

Related forms

judgy judgy

Synonyms

Translations

  • English: judge

Verb

  1. Make person dey settle matter.
    • We go copy how Jehovah take dey judge matter.  — (jw__9599, We would imitate Jehovah's manner of judging.)
    • Judge di matter.  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Settle the case.)
  2. Sey person dey shine eye ontop matter make e see di bottom of di matter.
    • According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem judge cost of living.  — (bbc__11950, The report shows how the currency ratio of that place was used to determine the cost of living.)
  3. Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.
    • If court judge say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever.  — (bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)
    • Justice Okon Abang give di order afta im judge di mata wey Okorocha make against INEC.  — (bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)
  4. Sey person dey take mouth spoil anoder person.
    • Na so e dey judge me dey give everybody sey I no dey give am money.  — (Egbokhare_2020, He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)
    • Make you no just use di hole wey person get for ear take am dey judge di person.  — (D_JOS_06_Ear piercings, Don't condemn people based on the number of ear piercing.)
  5. Sey person conscience dey worry am.
    • But make sure sey you no do wetin go make your mind judge you later.  — (jw__5695, Try not to do something that will trouble conscience afterwards.)

Translations

  • English: judge, examine, gossip, condemn