Difference between revisions of "judge"

Line 46: Line 46:
  
 
====Transitive Verb====
 
====Transitive Verb====
#Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.  
+
# Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.  
 
:*{{ux|dv|If court '''judge''' say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever. |(bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)}}
 
:*{{ux|dv|If court '''judge''' say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever. |(bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)}}
 
:*{{ux|dv|Justice Okon Abang give di order afta im '''judge''' di mata wey Okorocha make against INEC. |(bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)}}
 
:*{{ux|dv|Justice Okon Abang give di order afta im '''judge''' di mata wey Okorocha make against INEC. |(bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)}}
#Sey person dey take mouth spoil anoder person.
+
 
 +
# Sey person dey take mouth spoil anoder person.
 
:*{{ux|dv|Na so e dey '''judge''' me dey give everybody sey I no dey give am money.|(Egbokhare_2020, He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)}}
 
:*{{ux|dv|Na so e dey '''judge''' me dey give everybody sey I no dey give am money.|(Egbokhare_2020, He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)}}
  

Revision as of 12:09, 23 November 2020

Naija

Etymology

From:English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 825
  • Frequency in raw corpus: 482
  • Frequency rank in raw corpus: 663

Definition

Person wey dey put mouth dey settle matter for people.

Noun

  1. person wey e dey settle matter for court
    • But judge cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work.  — (bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work)
    • Na sake of dat di judge, Justice Mohammed Idris, con nack oga Orji go 12 years jail.  — (NSC__2020, It is because of that judge, Justice Mohammed Idris, that Mr Orji was sentenced to 12 years in prison.)
  2. person wey dey choose who win for competition/contest.
    • For di debate last year, di judge give my school first position.  — (NSC_Odirin_2020,In the debate last year, my school was awarded the first position.)
  3. person wey get power or right to decide weda person action na good or bad
    Na im be judge of wetin good and bad, right and wrong.  — (NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong. )
    Jehovah give Israel people judge wey dey lead dem, but dem sey dem want king.  — (jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king.)
    • I never see judge like my papa, even if na my mama dey wrong, e no go look face.  — (NSC__2020,I have never seen a judge like my Father, even if my mother is wrong, he won't be partial.)

Related forms

judgy judgy

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: judge

Intransitive Verb

Make person dey narrate or settle matter.

  • We go copy how Jehovah take dey judge matter.  — (jw__9599, We would imitate Jehovah's manner of judging.)
  • Judge di matter.  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Settle the case.)

Sey person dey shine eye ontop matter make e see di bottom of di matter.

  • According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem judge cost of living.  — (bbc__11950, The report shows how the currency ratio of that place was used to determine the cost of living.)

Transitive Verb

  1. Sey court oga talk wetin go happen to person wey de carry e case go court.
  • If court judge say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever.  — (bbc__57591, If she is convicted, she could be sentenced to ten years imprisonment and banned for life from politics.)
  • Justice Okon Abang give di order afta im judge di mata wey Okorocha make against INEC.  — (bbc__61587, Justice Okon Abang give the order after deciding the case between Okorocha and INEC.)
  1. Sey person dey take mouth spoil anoder person.
  • Na so e dey judge me dey give everybody sey I no dey give am money.  — (Egbokhare_2020, He was bad mouthing me because I had refused to lend him money.)

Serial Verb

Sey person conscience dey worry am.

  • But make sure sey you no do wetin go make your mind judge you later.  — (jw__5695, Try not to do something that will trouble conscience afterwards.)


Translations

  • English: to judge, to examine, to gossip