Difference between revisions of "jugunu"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
* [[ojugunu]]
+
[[ojugunu]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
* From: ''Hindi jugunu'' meaning firefly. From the character in a 1973 Hindi-language action film.
+
From: ''Hindi'' ''jugunu'' (e mean  ''firefly''). Na from one [[actor]] for Indian feem wey dey do for 1973
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
d͡ʒùgùnû
 
d͡ʒùgùnû
Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-jugunu.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-jugunu.m.ogg</sm2>
  
 +
===Adjective===
 +
*  Person wey get strong head con dey oppress people.
 +
:* {{ux|dv| Dat bros wey dey claim dey e be '''jugunu''', if you see di beating wey de give am today eh, all im face swell like puffpuff. |(That man who always claimed to be tough was beaten to a pulp today, his face was swollen.)}}
 +
:* {{ux|dv| No feel sey because you dey form sey you be '''jugunu''' sey hand no go fit touch you. Make e no go be for you o, na im make I dey tell you. |(Don't think that you can't be hurt because you act tough. I'm just telling you so you don't get into trouble.)}}
  
===Noun===
+
====Antonym====
Someting wey dey rough and no be genuine.
+
[[smesme]]
#: {{ux|dv|one oder one be sey infrastructure, schools building, all di tings wey dem build na '''jugunu''' |( One thing is that the infrastructure, school buildings, all things that they built are rough and fake. )}}
 
 
 
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''rough man''.
+
* English: ''tough''

Latest revision as of 17:06, 2 June 2023

Naija

Alternative Form

ojugunu

Etymology

From: Hindi jugunu (e mean firefly). Na from one actor for Indian feem wey dey do for 1973

Pronunciation

d͡ʒùgùnû Play


Adjective

  • Person wey get strong head con dey oppress people.
  • Dat bros wey dey claim dey e be jugunu, if you see di beating wey de give am today eh, all im face swell like puffpuff.  — (That man who always claimed to be tough was beaten to a pulp today, his face was swollen.)
  • No feel sey because you dey form sey you be jugunu sey hand no go fit touch you. Make e no go be for you o, na im make I dey tell you.  — (Don't think that you can't be hurt because you act tough. I'm just telling you so you don't get into trouble.)

Antonym

smesme

Translation

  • English: tough