Difference between revisions of "jugunu"
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
− | + | [[ojugunu]] | |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''Hindi'' ''jugunu'' (e mean ''firefly''). Na from one [[actor]] for Indian feem wey dey do for 1973 | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
d͡ʒùgùnû | d͡ʒùgùnû | ||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-jugunu.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jugunu.m.ogg</sm2> | ||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Person wey get strong head con dey oppress people. | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat bros wey dey claim dey e be '''jugunu''', if you see di beating wey de give am today eh, all im face swell like puffpuff. |(That man who always claimed to be tough was beaten to a pulp today, his face was swollen.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| No feel sey because you dey form sey you be '''jugunu''' sey hand no go fit touch you. Make e no go be for you o, na im make I dey tell you. |(Don't think that you can't be hurt because you act tough. I'm just telling you so you don't get into trouble.)}} | ||
− | === | + | ====Antonym==== |
− | + | [[smesme]] | |
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''tough'' |
Latest revision as of 17:06, 2 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Hindi jugunu (e mean firefly). Na from one actor for Indian feem wey dey do for 1973
Pronunciation
d͡ʒùgùnû Play
Adjective
- Person wey get strong head con dey oppress people.
- Dat bros wey dey claim dey e be jugunu, if you see di beating wey de give am today eh, all im face swell like puffpuff. — (That man who always claimed to be tough was beaten to a pulp today, his face was swollen.)
- No feel sey because you dey form sey you be jugunu sey hand no go fit touch you. Make e no go be for you o, na im make I dey tell you. — (Don't think that you can't be hurt because you act tough. I'm just telling you so you don't get into trouble.)
Antonym
Translation
- English: tough