jujuman

Naija

Etymology

From French: joujou

Pronunciation

dʒùdʒúmàn


Noun

Na man wey bi witch doctor wey get power.

  • Di jujuman don give dem medicine.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The witch doctor gave them medicine.)
  • Im dey go meet jujuman for power every year.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, He goes to meet a witch doctor for spiritual fortification every year.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: Witch doctor