junior
Naija
Etymology
From: English junior
Pronunciation
- ʤúnìɔ̀
Noun
- Person wey never reach senior level for school.
- Na di juniors for school dey sweep our room for us when I dey boardinghouse. — (NSC_2021, The juniors at schools are in charge of sweeping our room when I was staying in the boardinghouse.)
- My broder dey junior school and na im be di class captain for im school. — ( NSC_2021, My brother is in Junior school and he is the class captain of his class.)
Antonym
Translation
English: junior