junior

Naija

Etymology

From: English junior

Pronunciation

  • ʤúnìɔ̀

Play Play

Noun

  • Person wey never reach senior level for school.
  • Na di juniors for school dey sweep our room for us when I dey boardinghouse.  — (NSC_2021, The juniors at schools are in charge of sweeping our room when I was staying in the boardinghouse.)
  • My broder dey junior school and na im be di class captain for im school.  — ( NSC_2021, My brother is in Junior school and he is the class captain of his class.)

Antonym

Translation

English: junior