Difference between revisions of "k leg"
(→Noun) |
|
(No difference)
|
Revision as of 10:33, 5 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
- kêlɛ́g
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- Wetin no be as de don first talk am.
- Di matter get k leg. — (The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated