Difference between revisions of "kak"
(→Verb) |
|||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#* {{ux|dv|Dat bae '''kak''' up well for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at the woman beside me.)}} | #* {{ux|dv|Dat bae '''kak''' up well for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at the woman beside me.)}} | ||
− | #*{{ux|dv| | + | #*{{ux|dv|Good make man pikin dey '''kak''' up wen he dey ccomot, cause this life na one o. |(NSC_Shulammite 2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)}} |
− | # Make person dey dodge | + | # Make person dey dodge , |
− | #* {{ux|dv|Make una '''kak''' here, I dey come.|(Egbokhare 2020 )}} | + | #* {{ux|dv|Make una '''kak''' here, I dey come.|(Egbokhare 2020, You people should hid here, i will be right back )}} |
− | #* {{ux|dv|As I see Ekelebe, na so I '''kak''' for one corner o.|Egbokhare | + | #* {{ux|dv|As I see Ekelebe, na so I '''kak''' for one corner o.|Egbokhare 2020, Immediately I saw Ekelebe, I hid in a corner.)}} |
# To follow do something | # To follow do something | ||
#* {{ux|dv|Na at least 37,000 pipo, na-im don follo '''kak''' to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri. |(ja102__3429, __no translation__)}} | #* {{ux|dv|Na at least 37,000 pipo, na-im don follo '''kak''' to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri. |(ja102__3429, __no translation__)}} | ||
#* {{ux|dv|Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo '''kak''' to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro. |(ja102__4713, __no translation__)}} | #* {{ux|dv|Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo '''kak''' to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro. |(ja102__4713, __no translation__)}} | ||
#Make person apply for something | #Make person apply for something | ||
− | #* {{ux|dv|Mike Okiro, wey bin '''kak''' for di position. |(ja102__5664, | + | #* {{ux|dv|Mike Okiro, wey bin '''kak''' for di position. |(ja102__5664, __ It was Mike Okiro who applied for the position.)}} |
− | |||
# Dey for position | # Dey for position | ||
− | #* {{ux|dv|Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin '''kak''' as di head of Angola Sovereign Wealth Fund. |(ja102__2168, | + | #* {{ux|dv|Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin '''kak''' as di head of Angola Sovereign Wealth Fund. |(ja102__2168, __The prosecutor said Jose Filomeno Dos Santos and his co-accuse, who was one of the former Governor of the Central Bank of the country, Valter Filipe, joined hand to embezzle $0.5bn out of the country, during his tenure as the head of Angola Sovereign Wealth Fund.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | Kak-up | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:37, 6 October 2020
Naija
Alternative forms
- jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9
Etymology
from: Warri in Delta state kak
Pronunciation
- kák
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 34
- Frequency rank in raw corpus: 4043
Definition
baff up
Verb
- Dat bae kak up well for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side. — (NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at the woman beside me.)
- Good make man pikin dey kak up wen he dey ccomot, cause this life na one o. — (NSC_Shulammite 2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)
- Make person dey dodge ,
- Make una kak here, I dey come. — (Egbokhare 2020, You people should hid here, i will be right back )
- As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o. — Egbokhare 2020, Immediately I saw Ekelebe, I hid in a corner.)
- To follow do something
- Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri. — (ja102__3429, __no translation__)
- Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro. — (ja102__4713, __no translation__)
- Make person apply for something
- Mike Okiro, wey bin kak for di position. — (ja102__5664, __ It was Mike Okiro who applied for the position.)
- Dey for position
- Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin kak as di head of Angola Sovereign Wealth Fund. — (ja102__2168, __The prosecutor said Jose Filomeno Dos Santos and his co-accuse, who was one of the former Governor of the Central Bank of the country, Valter Filipe, joined hand to embezzle $0.5bn out of the country, during his tenure as the head of Angola Sovereign Wealth Fund.)
Related forms
Kak-up
Synonyms
Antonyms
- jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9
Translations
- English: stay, hide, dress up, apply, position