kak

Revision as of 17:37, 6 October 2020 by 154.66.47.92 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Etymology

from: Warri in Delta state kak

Pronunciation

  • kák

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 34
  • Frequency rank in raw corpus: 4043

Definition

baff up

Verb

    • Dat bae kak up well for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.  — (NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at the woman beside me.)
    • Good make man pikin dey kak up wen he dey ccomot, cause this life na one o.  — (NSC_Shulammite 2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)
  1. Make person dey dodge ,
    • Make una kak here, I dey come.  — (Egbokhare 2020, You people should hid here, i will be right back )
    • As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o.  — Egbokhare 2020, Immediately I saw Ekelebe, I hid in a corner.)
  2. To follow do something
    • Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, __no translation__)
    • Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, __no translation__)
  3. Make person apply for something
    • Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, __ It was Mike Okiro who applied for the position.)
  4. Dey for position
    • Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin kak as di head of Angola Sovereign Wealth Fund.  — (ja102__2168, __The prosecutor said Jose Filomeno Dos Santos and his co-accuse, who was one of the former Governor of the Central Bank of the country, Valter Filipe, joined hand to embezzle $0.5bn out of the country, during his tenure as the head of Angola Sovereign Wealth Fund.)

Related forms

Kak-up

Synonyms

Antonyms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Translations

  • English: stay, hide, dress up, apply, position