Difference between revisions of "kakup"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''khaki''
+
From: Naija ''kak'' and  English ''up''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
Make person dress well.
 
Make person dress well.
* {{ux|dv|Dat babe '''kakup''' for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(NSC_2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)}}   
+
* {{ux|dv|Dat babe '''kakup''' for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)}}   
*{{ux|dv|Good make man pikin dey '''kakup''' wen he dey comot, cause this life na one o. |(NSC_2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)}}
+
*{{ux|dv|Good make man pikin dey '''kakup''' wen he dey comot, cause this life na one o. |(It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 17:11, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: Naija kak and English up

Pronunciation

  • kákɔ̂p

Play Play

Verb

Make person dress well.

  • Dat babe kakup for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.  — (The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)
  • Good make man pikin dey kakup wen he dey comot, cause this life na one o.  — (It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: dress up