Difference between revisions of "kakup"
(→Verb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Make person dress well. | Make person dress well. | ||
− | * {{ux|dv|Dat babe '''kakup''' for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|( | + | * {{ux|dv|Dat babe '''kakup''' for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)}} |
− | *{{ux|dv|Good make man pikin dey '''kakup''' wen he dey comot, cause this life na one o. |( | + | *{{ux|dv|Good make man pikin dey '''kakup''' wen he dey comot, cause this life na one o. |(It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 17:11, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: Naija kak and English up
Pronunciation
- kákɔ̂p
Verb
Make person dress well.
- Dat babe kakup for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side. — (The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)
- Good make man pikin dey kakup wen he dey comot, cause this life na one o. — (It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: dress up