Difference between revisions of "kakup"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''khaki''
+
From: Naija ''kak'' and  English ''up''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 00:58, 27 December 2022

Naija

Etymology

From: Naija kak and English up

Pronunciation

  • kákɔ̂p

Play Play

Verb

Make person dress well.

  • Dat babe kakup for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.  — (NSC_2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)
  • Good make man pikin dey kakup wen he dey comot, cause this life na one o.  — (NSC_2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: dress up