kakup

Naija

Etymology

From: English khaki

Pronunciation

  • kákʌp

Play Play


Verb

Make person dress well.

  • Dat babe kakup for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.  — (NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)
  • Good make man pikin dey kakup wen he dey comot, cause this life na one o.  — (NSC_Shulammite 2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: dress up