Difference between revisions of "kalampo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
* Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property. | * Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property. | ||
:* {{ux|dv|'''Kalampo''' just show, dey shoot people, dey shoot people.| (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)}} | :* {{ux|dv|'''Kalampo''' just show, dey shoot people, dey shoot people.| (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Why you go talk sey '''kalampo''' bad? No be all '''kalampo''' bad. Good people dey. | ( | + | :* {{ux|dv| Why you go talk sey '''kalampo''' bad? No be all '''kalampo''' bad. Good people dey. | (NSC_2020, Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 06:01, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kàlámpó
Noun
- Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
- Kalampo just show, dey shoot people, dey shoot people. — (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)
- Why you go talk sey kalampo bad? No be all kalampo bad. Good people dey. — (NSC_2020, Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)
Synonyms
Translations
- English: police