Difference between revisions of "kalampo"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
* kàlámpó
 
* kàlámpó
 
<sm2>Pcm-ng-kalampo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kalampo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-kalampo.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kalampo.m.ogg</sm2>
 
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
 
* Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
:* {{ux|dv|'''Kalampo''' just show, dey shoot people, dey shoot people.| (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Kalampo''' just show, dey shoot people, dey shoot people.| (The police were shooting indiscriminately.)}}
:* {{ux|dv| Why you go talk sey '''kalampo''' bad? No be all '''kalampo''' bad. Good people dey. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)}}
+
:* {{ux|dv| Why you go talk sey '''kalampo''' bad? No be all '''kalampo''' bad. Good people dey. | (Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 17:11, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • kàlámpó

Play Play

Noun

  • Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
  • Kalampo just show, dey shoot people, dey shoot people.  —  (The police were shooting indiscriminately.)
  • Why you go talk sey kalampo bad? No be all kalampo bad. Good people dey.  —  (Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)

Synonyms

police, Popo, ekelebe

Translations

  • English: police