Difference between revisions of "kalampo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | Unknown | + | From: ''Unknown'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kàlámpó | * kàlámpó | ||
<sm2>Pcm-ng-kalampo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kalampo.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-kalampo.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-kalampo.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property. | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Kalampo''' just show, dey shoot people, dey shoot people.| (The police were shooting indiscriminately.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Why you go talk sey '''kalampo''' bad? No be all '''kalampo''' bad. Good people dey. | (Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[police]], [[Popo]], [[ekelebe]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: police | + | * English: ''police'' |
Latest revision as of 17:11, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kàlámpó
Noun
- Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
- Kalampo just show, dey shoot people, dey shoot people. — (The police were shooting indiscriminately.)
- Why you go talk sey kalampo bad? No be all kalampo bad. Good people dey. — (Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)
Synonyms
Translations
- English: police