kalampo

Revision as of 19:55, 6 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • kàlámpó

Play Play

=Definition

People wey be sey law give power to protect people life and deir property.

Noun

  • Kalampo just show, dey shoot people, dey shoot people.  —  (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)
  • Why you go talk sey kalampo bad? No be all kalampo bad. Good people dey.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)

Synonyms

police, Popo, ekelebe

Translations

  • English: police