kalokalo

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

kàlòkàlò

Play Play

Noun

  1. Machine wey dem dey put money inside, con wind am make dem fit chop more money.
    • Dat game house don buy kalokalo, dem go chop people money finish.  —  That game house has bought a slot machine, they'll get a lot of money from people.)
  2. Make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
    • Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees.  — (Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
    • Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play.  — (The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)

Synonym

bet, gamble, baba Ijebu

Translation

English: gamble, decieve, slot machine