Difference between revisions of "kalokalo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | + | English: ''gamble'', ''decieve'' |
Revision as of 13:39, 14 August 2021
Naija
Etymology
From Unknown
Pronunciation
kàlòkàlò
Noun
- make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
- Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
- Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)
Synonym
Translation
English: gamble, decieve