Difference between revisions of "kalokalo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From ''Unknown'' ===Pronunciation=== kàlòkàlò <sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2> ===Definition=== * make person p...") |
(→Noun) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
kàlòkàlò | kàlòkàlò | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2> | ||
− | + | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #:* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |( | + | # Machine wey dem dey put money inside, con wind am make dem fit chop more money. |
− | #:* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |( | + | #:* {{ux|dv| Dat game house don buy '''kalokalo''', dem go chop people money finish. | That game house has bought a slot machine, they'll get a lot of money from people.)}} |
+ | # Make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Line 16: | Line 19: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | + | English: ''gamble'', ''decieve'', ''slot machine'' |
Latest revision as of 12:00, 5 March 2024
Naija
Etymology
From Unknown
Pronunciation
kàlòkàlò
Noun
- Machine wey dem dey put money inside, con wind am make dem fit chop more money.
- Dat game house don buy kalokalo, dem go chop people money finish. — That game house has bought a slot machine, they'll get a lot of money from people.)
- Make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
- Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees. — (Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
- Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play. — (The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)
Synonym
Translation
English: gamble, decieve, slot machine