Difference between revisions of "kalokalo"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
kàlòkàlò
 
kàlòkàlò
 +
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2>
===Definition===
+
 
* make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(NSC_Onwuegbuzia_Emeka, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}}
+
# Machine wey dem dey put money inside, con wind am make dem fit chop more money.
* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat game house don buy '''kalokalo''', dem go chop people money finish. | That game house has bought a slot machine, they'll get a lot of money from people.)}}
 +
# Make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
 +
#:* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
Line 16: Line 19:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
[[gamble]]
+
English: ''gamble'', ''decieve'', ''slot machine''

Latest revision as of 12:00, 5 March 2024

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

kàlòkàlò

Play Play

Noun

  1. Machine wey dem dey put money inside, con wind am make dem fit chop more money.
    • Dat game house don buy kalokalo, dem go chop people money finish.  —  That game house has bought a slot machine, they'll get a lot of money from people.)
  2. Make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
    • Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees.  — (Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
    • Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play.  — (The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)

Synonym

bet, gamble, baba Ijebu

Translation

English: gamble, decieve, slot machine