Difference between revisions of "kalokalo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
* make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting. | * make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting. | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |( | + | * {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}} |
* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}} | * {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}} | ||
Revision as of 20:00, 4 November 2020
Naija
Etymology
From Unknown
Pronunciation
Definition
- make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
Noun
- Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
- Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)