Difference between revisions of "kalokalo"

Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
kàlòkàlò
 
kàlòkàlò
 +
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2>
===Definition===
+
 
 +
===Noun===
 
* make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
 
* make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
===Noun===
+
:* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}}
* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}}
+
:* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}}
* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}}
 
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 13:39, 14 August 2021

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

kàlòkàlò

Play Play

Noun

  • make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
  • Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
  • Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)

Synonym

bet, gamble, baba Ijebu

Translation

gamble