Difference between revisions of "kalokalo"

Line 9: Line 9:
 
* make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
 
* make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
 
===Noun===
 
===Noun===
* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(NSC_Onwuegbuzia_Emeka, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}}
+
* {{ux|dv|Ogaga papa don beat am tire, e too dey play '''kalokalo'''. E even use im school fees. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)}}
 
* {{ux|dv| Di pastor bin dey preach sey to play '''kalokalo''' na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di '''kalokalo''' wey I play. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)}}
 
Revision as of 20:00, 4 November 2020

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

kàlòkàlò Play Play

Definition

  • make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.

Noun

  • Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
  • Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)

Synonym

bet, gamble, baba Ijebu

Translation

gamble