kalokalo

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

kàlòkàlò

Play Play

Noun

  • make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.
  • Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
  • Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)

Synonym

bet, gamble, baba Ijebu

Translation

English: gamble, decieve